Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Geluid


Koppel


Moeilijkheidsgraad


Accent



interfacetaal

nl

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Cookie beleid   |   Steun   |   FAQ
Lyrkit pik

Hallo! Ik ben Lirkit!

Ik heb veel manieren geprobeerd om Engelse woorden te onthouden en vond de meest effectieve voor mij!

We hebben alle woorden van de liedjes die we ons hele leven hebben gehoord al in ons geheugen. We hebben er simpelweg geen aandacht aan besteed, maar we horen ze allemaal al!

Ik merkte dat wanneer je een nieuw woord leert uit een liedje dat je al eerder hebt gehoord, je de vertaling van dit woord al voor altijd kent en je het nooit zult vergeten!

Deze methode wil ik met je delen. Het schema is dus als volgt.

We vinden liedjes die we al gehoord hebben.

We voegen alle onbekende woorden ervan toe.

We slagen voor minitests van geheugenspellen. klaar

Nu je veel woorden kent, zul je heel snel de hele taal leren kennen!

Ik wed dat je verrast zult zijn hoe effectief deze methode is!)

verder

overslaan
1
registreren / inloggen
Lyrkit

doneren

5$

Lyrkit

doneren

10$

Lyrkit

doneren

20$

Lyrkit

Of beoordeel mij Windows Store:


En/of steun mij op sociaal gebied. netwerken:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Brymo

Love Na Drug

 

Love Na Drug

(album: Theta - 2022)


I hear am before before, you tell me before before
I don know before before, the way up up na down down
The more the more, you know me pass before before
I don change the more the more
Your love na still the one

We journey over lands and seas oh oh oh
Na where be my home I dey dey oh oh oh
We journey through rainbows and trees oh oh oh
Na where me dey go I dey face

If love na drug, this your love pass drug oh
For rain, for sun, your love no dey die oh
Love no be drug, na you be my last bus stop
For peace, for war your love still dey thrive dey go
Love na drug, love no be drug oh
Love na drug, but this your love pass drug oh
Love no be drug, love na drug oh
Love no be drug, still this your love pass drug oh

I talk am before before, I dey hear am the more the more
Them stuff their ear with cotton bud
Nothing dey hide from heaven
Them dey for dark dey talk of me oh oh oh
Na where be my home I dey dey oh oh oh
Them carry matter for their chest oh oh oh
Na where we dey go I dey face

If love na drug, this your love pass drug oh
For rain, for sun, your love no dey die oh
Love no be drug, but I don kuku park bus oh
Economy dull, your love still dey shine oh
Love na drug, love na drug oh
Love no be drug but this your love pass drug oh
Love na drug, love no be drug oh
Love na drug this your love pass drug oh

klaar

Heb je alle onbekende woorden uit dit nummer toegevoegd?