Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

Geluid


Koppel


Moeilijkheidsgraad


Accent



interfacetaal

nl

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Cookie beleid   |   Steun   |   FAQ
Lyrkit pik

Hallo! Ik ben Lirkit!

Ik heb veel manieren geprobeerd om Engelse woorden te onthouden en vond de meest effectieve voor mij!

We hebben alle woorden van de liedjes die we ons hele leven hebben gehoord al in ons geheugen. We hebben er simpelweg geen aandacht aan besteed, maar we horen ze allemaal al!

Ik merkte dat wanneer je een nieuw woord leert uit een liedje dat je al eerder hebt gehoord, je de vertaling van dit woord al voor altijd kent en je het nooit zult vergeten!

Deze methode wil ik met je delen. Het schema is dus als volgt.

We vinden liedjes die we al gehoord hebben.

We voegen alle onbekende woorden ervan toe.

We slagen voor minitests van geheugenspellen. klaar

Nu je veel woorden kent, zul je heel snel de hele taal leren kennen!

Ik wed dat je verrast zult zijn hoe effectief deze methode is!)

verder

overslaan
1
registreren / inloggen
Lyrkit

doneren

5$

Lyrkit

doneren

10$

Lyrkit

doneren

20$

Lyrkit

Of beoordeel mij Windows Store:


En/of steun mij op sociaal gebied. netwerken:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Kizz Daniel

Pak 'n' Go

 

Pak 'n' Go

(album: King Of Love - 2020)


Eh yo
Eh e
Oyoyo

Baby girl you fine, you fine
Biko baby kany'ewu, kany'ewu
Shey e no dey tire you ni? (Okay)
Many, many people dey available, for you

If you call am pretty woman
She say she no like am
Biko, pak 'n' go (e lele odo ye, oh-oh)

And if you buy am Toyota
She say she want Honda
Biko, pak 'n' go(e lele odo ye, oh oh)

(Ko ko e ko ko ye)

Ol'omoge, picky-picky (picky)
When will you marry eh?

Until your bobby touch your belle oh? (Belle)
Wey man no wan collect (collect)
Take am easy oh, lele, yeye

So if you buy am isi'ewu
And she say you no buy shawarma
Pak 'n' go (oh no no odo ye)

And if you buy am okrika
And she say she want e Gucci oh
Pak n' go (oh-no-no-no)

(Koko e koko ye)

Pak 'n' go
Eh

Cutie, cutie bobo (okay)
Ja wo, ja wo l'ọmọ (okay)
Ọbẹ' dùn, owo lo pa oh

As you dey make the mulla (pepper)
Keep some for your baby
Make she no follow Alhaji go
Alhaji wey no get Toyota (borrow pose)

So if you buy am isi'ewu
And she say you no buy shawarma
Pak n' go (no-no-no odo ye)

And if you buy am okrika
And she say she want e Gucci oh
Pak n' go

(Koko e koko ye)

(Be like your baka don dey go, don dey go)

Eh
Flyboi music

Treat your woman well
Or pak 'n' go
Pak 'n' go
Pak 'n' go

klaar

Heb je alle onbekende woorden uit dit nummer toegevoegd?