Your native language

عربي

Arabic

عربي

简体中文

Chinese

简体中文

Nederlands

Dutch

Nederlands

Français

French

Français

Deutsch

German

Deutsch

Italiano

Italian

Italiano

日本語

Japanese

日本語

한국인

Korean

한국인

Polski

Polish

Polski

Português

Portuguese

Português

Română

Romanian

Română

Русский

Russian

Русский

Español

Spanish

Español

Türk

Turkish

Türk

Українська

Ukrainian

Українська
User Avatar

音效


界面


难度等级


口音



界面语言

zh

Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Cookie 政策   |   技术支援   |   FAQ
Lyrkit 打钩

你好! 我是Lirkit !

我尝试了很多方法来记忆英语单词,最后找到了对我来说最有效的一种!

我们一生中听过的所有歌曲的歌词都已记在我们的记忆中。我们根本没有注意到他们,但我们都已经听到了!

我注意到,当你从一首以前听过的歌曲中学习一个新单词时,你已经永远知道这个单词的翻译,并且永远不会忘记它!

我想把这个方法分享给大家。所以,方案如下。

我们找到我们已经听过的歌曲。

我们添加了其中所有不熟悉的单词。

我们通过了记忆游戏的迷你测试。完毕

现在您已经认识了很多单词,您很快就会了解整个语言!

我打赌你会惊讶于这种方法的有效性!)

下一步

跳过
1
注册/登录
Lyrkit

5$

Lyrkit

10$

Lyrkit

20$

Lyrkit

或者评价我 Windows Store:


和/或在社交方面支持我。网络:


Lyrkit YouTube Lyrkit Instagram Lyrkit Facebook
Brymo

Pim Pim

 

Pim Pim

(专辑: Theta - 2022)


When them ask wetin you fit do, for here
Inspiration go pull you through, them go hear
Dem dey lose themselves to break you, here
You hip you hop, you no bruise for where
The forces dey behind you, my dear
Even your misadventures bear good fruit, well
Intentions pure go guide me there
Love na my parlor do here

No listen pim pim
Deliberate work dey pay listen
Follow your heart, e no easy
Life not harder, oduimi

No listen, pim pim
Detractors detract listen
Na toxicity be the reason
Be real na backbone for good thinking

The matter plenty and the truth, there
But every turn na your own too, my dear
No let greed trample the truth, you hear
Life dey sing your favorite tune, you dey hear

No listen pim pim
Deliberate work dey pay listen
Follow your heart, e no easy
Life not harder, oduimi

No listen, pim pim
Detractors detract, listen
Na toxicity be the reason
Be real na backbone for good thinking, yeah

Survival get hin own rules, yeah
Hear your words before you spew them
Check your history the truth full there
Inspiration dey guide you through, there

No listen, pim pim
Follow your own rules strictly
Deliberate work dey pay listen
To betray self na high treason

No listen, pim
Advise wey bitter, the truth e be
You dey hunt corruption for my country
Nearly everybody go go prison
No listen, pim

完毕

你已经把这首歌里所有不熟悉的词添加了吗?